4 Instance-2face Idibia/VIPmp3下载无损flac下载
4 Instance-2face Idibia/VIP在线试听免费歌词下载
[00:00.21][Whistling]
[00:00.84]G G
[00:03.69]Na who? Wetin dem talk?
[00:13.32]Eh eh? Wetin dem talk?
[00:20.37]Eh! Chineke me! Eew!
[00:21.96]Ala Oyi e! Ala Oyi e!
[00:23.94]Ala Oyi e! Ala Oyi e!
[00:26.16]See
[00:26.91]For instance
[00:28.35]Say na me be one wey dey give chance
[00:30.87]Say na me be one wey dey make plans
[00:33.06]For all man to benefit abi
[00:35.10]To make we disagree
[00:36.24]To agree to create chance
[00:38.22]But now I am not of importance
[00:40.68]Cos now I am looking from a distance
[00:43.41]That's why you give them the chance
[00:45.21]To do us and turn us to victim of circumstance
[00:48.24]Them just dey ignore our existence
[00:50.70]Them get us use do excuse to buy chance
[00:53.10]Ai
[00:53.58]Them no wan know say we dey
[00:54.90]Them dey use us dey play
[00:56.28]All we get is a pursing glance
[00:58.47]Anytime we stand for resistance
[01:00.87]When them in the act of exploitance
[01:03.36]Abi we just be living in a trance
[01:05.19]Lord! Oh mah God!
[01:07.20]Ala Oyi e!
[01:07.89]The thing what I'm feeling
[01:09.45]Is a feeling of love
[01:10.50]And you know say it so
[01:12.96]Ala Oyi e!
[01:13.53]In your house o
[01:14.43]Or you in a motor
[01:15.63]And you dey a go slow
[01:17.97]Ala Oyi e!
[01:18.90]This thing is affecting your being
[01:20.67]And its killing your soul
[01:22.23]Ala Oyi e!
[01:23.46]Ala Oyi eh for the thing wey we see
[01:25.47]Dey make you want to dey
[01:28.44]See this type of thing we we dey feel
[01:30.15]They make me dey want to dey
[01:31.89]Ala Oyi e!
[01:33.45]Even if I want to dey cheat
[01:35.07]I go still dey want to dey
[01:37.23]Ala Oyi e!
[01:38.58]Stand look around you
[01:40.05]I bet you go dey want to dey
[01:42.24]Ala Oyi e!
[01:43.47]Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
[01:46.05]Ala Oyi e!
[01:47.01]For instance
[01:48.36]Say emi ni Baale of Nigerians
[01:50.88]Shey I go dey respect your own stance
[01:53.37]Shey I go create the scenery
[01:55.05]For better to plenty
[01:56.22]To dey Make we dey give chance
[01:58.23]Instead of to dey pack the money go France
[02:00.75]Dey make suffer to full in abundance
[02:03.24]Dey make me to wan run away
[02:04.92]To a place wey e be say
[02:06.24]I go dey feel like to break dance
[02:08.22]Where dem go respect my skills for instance
[02:10.71]Where dem go no go just dey
[02:12.03]Dey play pranks
[02:13.26]On top the people
[02:14.04]Wey work the way
[02:15.09]Wey give them the key
[02:16.23]To the door to the substance
[02:18.39]Wey dem just dey use with freelance
[02:20.70]Their looting no dey give us assurance
[02:23.28]Repentance no dey their plans eh
[02:25.38]Create annoyance for my heart
[02:27.03]So Ala Oyi e!
[02:28.44]See what am feeling
[02:29.43]Is a feeling of love
[02:30.51]And then you know say is so
[02:31.86]So... Ala Oyi e!
[02:33.48]In your house so
[02:34.38]Or you in a moto
[02:35.61]And you dey a go slow so... Ala
[02:38.19]Oyi e!
[02:38.46]Feel like This thing is
[02:39.60]Affecting your being
[02:40.68]And is killing your soul... Ala
[02:42.96]Oyi e!
[02:43.47]Ala oyi e for the thing wey you
[02:45.12]See
[02:45.39]Wey make you Ala oyi e
[02:47.22]Ala oyi e
[02:47.85]See this type of thing we we dey
[02:49.68]Feel ing
[02:50.16]Dey make me dey want to dey to
[02:52.05]Dey... Ala Oyi e!
[02:53.46]Even if I want to dey cheat
[02:55.05]I go still go dey want to dey to
[02:57.27]Dey... Ala Oyi e!
[02:58.65]Stand look around you
[03:00.06]And I bet you, you go want to
[03:02.91]Dey to dey... Ala Oyi e!
[03:04.14]Ala Oyi e! for the thing wey u
[03:05.13]See wey make you Ala Oyi e!
[03:07.29]Ala Oyi e e e!
[03:07.86]Ala Oyi e e e!...
[03:16.53]Make we dey give chance...
[03:18.00]Instead of gather money dey
[03:19.92]France...
[03:20.67]Ai! hmnn Not to dey come
[03:22.50]Dance...
[03:23.13]Ei, bale of Nigerians
[03:25.98]Ala Oyi e!
[03:26.67]Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e
[03:32.73]E!... Ala Oyi e e e e!
[03:38.64]Chineke me
[03:39.78]Ala Oyi e e e e!
[03:43.44][Till fade ]